The Daily Insight

Bringing clear, reliable news and in-depth information to keep you informed with context and clarity.

updates

LYRICS: Rema – Reason You

Written by David Wilson — 0 Views

Award-winning Nigerian musician, Rema returns with a beautifully crafted single tagged, ‘Reason You’. Below is the lyrics to the song to enable you to sing along.

Another banger
Oh omo won
Are you taken or are you available?
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you

You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu?
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you

Won de n pe mi l’omo go
I don turn laughing stock to my friends
Say superstar boy like me
For one girl I just dey fool myself
You are special to me
I no fit rеason you less

You dey shack me likе pami from the day wey I see you
The melanin shining
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anything you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move e be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh omo won
Are you taken or are you available?
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you

You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you

Girls dey find me unti globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men ’cause her ex sey toxic
Girl I’m sorry on behalf of everybody
Shey na money, take am baby kilokanmi

The melanin shining
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anything you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move e be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh omo won
Are you taken or are you available?
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you

You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you